Di screening of nominiees for Nigerian ambassadors fit happun anytime soon. Ahead of di screenining of di 32 nominees by the National Assembly pipo still dey tok about pipo wey dey di list. Former ...
Two famous Nigerian women, Ngozi Okonjo-Iweala and Mo Abudu again make dI list of Forbes' 100 World's Most Powerful Women for 2025. Di World Trade Organization (WTO) Director and di CEO EbonyLife Mo ...
United States of America passport don drop from di position e belong for di top 10 in di last 20 years to 12th position, according to Henley Passport Index ranking. Di Henley Passport Index use di ...